Naija Music Nigeria Music Trending
Hyce – Vanilla (Pretty Isabella)
Hyce - Vanilla (Pretty Isabella)

Download And Listen To Hyce – Isabella Here On Flaverloaded.
See I’m falling for your love all day E no matter where you dey today So many girls dey my life I know And I go try make dem find their way But I dey for you you Tell me which kind love you need Say I go find am x2 x2 x2,
My pretty Isabella Enter my umbrella I go lick you my vanilla Vanilla vanilla My pretty Isabella Enter my umbrella I go lick you my vanilla Vanilla vanilla
Listen to “Vanilla” (Speed Up) by Hyce below.
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
Upload your Song
You May Like This
Leave a Reply